Anita Joseph wan share her mind as per the rate of divorce for this life.
Una remember the curvecious Anita Joseph actress, She don dey reason why people just dey divorce anyhow tey tey, na so she run enter Instagram to halla about the rate of divorce as the thing dey discourage unmarried singles.
She wetin she talk inside Instagram:
"I still wonder why der 's so much Divorce in our world todayπ
Is it that some men are full of animal shit or because d women are full of πππam just wondering.
For us dat are still Single (butnotSearching)thank u veri much
It's discouraging
Cos some go begin propose marriage now π#amnotavailable#amtaken#π"
Follow us on top Twitter @pidginblog
You no go regret am
No comments
Abeg No vex. Drop your comment for the matter.