See as dem roast these two notorious robbers to death for Anambra.
According to some report them say these robbers don dey terrorize one community for Onitsha, Anambra State.
See more pishure under:
See more pishure under:
Follow us on top Twitter @pidginblog
You no go regret am
No comments
Abeg No vex. Drop your comment for the matter.