Goodluck Jonathan's security aide wan nearly kill one Punch reporter.
This kind security no be here oh. See the way this guy just jack the reporter like fufu.The person wey share this picture na Olatunji Obasa he con talk for english say:
"Something still needs to be done to media humiliation and brutality in the cause of their duty, security aides attached to the former President Goodluck Jonathan battered Punch reporter, Friday Olokor, after the chief Tony Anenih Thanksgiving service at Our Lady Catholic Church, Garki, Abuja."
Ex-Presido Jonathan sef dey laff. Em dey feel special. For em mind.
Follow us on top Twitter @pidginblog
You no go regret am
No comments
Abeg No vex. Drop your comment for the matter.